Skip to main content
Back to Explore
💼 Job

On Air Personalities

Konfam FM

Rolling deadlineNigeria

About this opportunity

Industry: Media / Radio / TV "Konfam 89.5 FM na your number one community radio station for Lagos wey dey broadcast for correct Nigerian Pidgin. We dey bring you better tori, street gist, hot music, sports, relationship yarns and everything wey concern the common person. From market women to bus drivers, students to workers, we dey give voice to the people wey really make Lagos dey move. With programs wey sweet and hosts wey sabi, Konfam na radio wey you fit relate with. Na your vibe, your voice, your station – Konfam 89.5 FM, the radio wey make sense!"

Check your readiness & prepare with AI

Sign in to draft your materials for this opportunity →

More like this